Woman

Woman na person wey be female adult. Dem dey call woman girl before she become adult. The plural of woman na women. Women get two X chromosomes and sabi get belle and born pikin from puberty to menopause.

  NODES
languages 1
Note 1
os 5
web 1